{Music + Lyrics}: Gbenga Ajana – Carry You

"Carry You" Mp3 By Gbenga Ajana

Free Mp3 Download: Gbenga Ajana – Carry Go

Carry You” Mp3 By Gbenga Ajana is one of the all time gospel song that will move you into the realm of worship and am sure you’d love it.

Gbenga Ajana Lyrics:

“Carry You”

Where I for dey if nor be You wey dey by my side
Where I for dey if nor be You wey dey protect me
Where I for dey if nor be You wey tell me I go make in spite of my wrong
No matter wetin I go do and wetin people talk You care for me

So I give You my heart, it’s long overdue
Not afraid anymore, I’ll speak of Your grace
It’s about times and season that shows us Your re good

So I go carry You go in me everywhere that I go
I will show forth Your love to those who are unaware
Just the way that You love me I’ll show someone else too

Some people say I no go make am because they know a little about my past
But where dem dey when God dey save me and sent his son to pay the price for me
My brother no be You be God, no come be my judge, leave me to the Lord
No matter wetin I go do and wetin people talk You care for me
No matter wetin I go do and wetin people talk You care for me

So I give You my heart, it’s long overdue
Not afraid anymore, I’ll speak of Your grace
It’s about times and season that shows us Your re good

So I go carry You go in me everywhere that I go
I will show forth Your love to those who are unaware
Just the way that You love me I’ll show someone else too
So I go carry You go in me everywhere that I go
So I go carry You go in me everywhere that I go

GET AUDIO

Dont Forget to Share this post..Thanks!

About the author

Oyegoke Samuel

I'm a Minister @RCCG, A Gospel/Tech Blogger | IT Support Engineer & Front End Website Designer

Leave a Comment