Starlight lyrics By Cobhams Asuquon

Cobhams Asuquo – Starlight

starlight By Cobhams Asuquon


Get this debut single from Nigeria finest Cobhams Asuquo and he titles this “Starlight” This song is a gospel praise, One that acknowledges Christs being the reason behind his smile.

“Na you be my light”

Lyrics

[Verse 1]

I fit fight for you
I’ll give my life for you
No valley too low, no mountain too high for me to climb for you
Na you dey help me see the very best in me
And na you dey there when nobody dey there
Na you invest in me

[Pre-Chorus]

And I will walk a thousand miles
If only you would hold my hand
I will go the distance far, all the way for you
You know I can

See Also:Toluwanimee – W.O.W (Prod. By Willz)

[Chorus]

People dey ask me say, wetin dey make me smile?
I tell the whole world say, na you be my life
And if them argue say we no go last reach night
I tell the people say you no fit kill Starlight
Hmm hmm hmnn

[Verse 2]

Them say my eye go clear
Them say your eye go tear
Darling no mind them, make you no send them
Dem no Be God, my dear

[Pre-Chorus]

And I will walk a thousand miles
If only you would hold my hand
I will go the distance far, all the way for you
You know I can
[Chorus] People dey ask me say, wetin dey make me smile?
I tell the whole world say, na you be my life
And if them argue say we no go last reach night
I tell the people say you no fit kill…

[Verse 3]

Starlight dey shine from night till morning
E no dey tire, e no dey die
And even when e disappears, still dey out dey shine somewhere
All the time

[Chorus]

People dey ask me say ‘wetin dey make me smile?
I tell the whole world say- na you be my life
Oh oh oh oh oh
People dey ask me say (wuh) ‘wetin dey make me smile?
I tell the whole world say, na you be my life (oh oh oh)
And if them argue say (yea) we no go last reach night
I tell the people say (say eh eh eh) you no fit kill Starlight

Dont Forget to Share this post..Thanks!

About the author

Oyegoke Samuel

I'm a Minister @RCCG, A Gospel/Tech Blogger | IT Support Engineer & Front End Website Designer

Leave a Comment